Gba Gbe E Lyrics By SPINALL

Huh!
(Spellz, ahn)
Eh (L-L-Listen!)
Ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah-ah (New DJ Spinall), ye-ye
Ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah-ah, ye-ye
Ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah-ah, ye-ye
Ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah-ah
DJ Spinall!
Anything them like, make them talk, me I ṣa know
If dem no talk say I kill person, dem go talk say na 419 parol
But e no be nada, laugh while I'm smoking my Claro
If my girlfriend dance and whine inna the club, dem go call am aṣawo
And I dey play like Finidi
But them no wan believe me
You know life ain't easy
But dem wan drive me crazy
DJ Spinall sign am
Lagbaja mask e no be China
Daddy Showkey sign am
Galala dance e no be China
Mo ni baba gbagbe ẹ, gbagbe ẹ, gbagbe ẹ, ah
Mo ni baba gbagbe ẹ, gbagbe ẹ, gbagbe ẹ, na-na-na
Da mi lohun, lohun, lohun
Abi dem no know
Different scenario
Dem dey feel am for Chicago
Da mi lohun, lohun, lohun o
Abi dem no know o
Different scenario
DJ Spinall with the cap o
DJ Spinall sign am
Lagbaja mask e no be China
Daddy Showkey sign am
Galala dance e no be China
Mo ni baba gbagbe ẹ, gbagbe ẹ, gbagbe ẹ, na
Mo ni baba gbagbe ẹ, gbagbe ẹ, gbagbe ẹ, na-na
DJ Spinall sign am
Lagbaja mask e no be China
Daddy Showkey sign am
Galala dance e no be China
Mo ni baba gbagbe ẹ, gbagbe ẹ, gbagbe ẹ, ah
Mo ni baba gbagbe ẹ, gbagbe ẹ, gbagbe ẹ, na-na-na
A dupẹ fun Eledumare, a dupẹ fun Ọlọrun oba
A dupẹ fun Eledumare, a dupẹ fun Ọlọrun oba
A dupẹ fun Eledumare, a dupẹ fun Ọlọrun oba
A dupẹ fun Eledumare, a dupẹ fun Ọlọrun oba
Pass the ball, eh-oh, pass the ball, eh-oh
Pass the ball, eh-oh, pass the ball, let's go!
DJ Spinall sign am
Lagbaja mask e no be China
Daddy Showkey sign am
Galala dance e no be China
Mo ni baba gbagbe ẹ, gbagbe ẹ, gbagbe ẹ, na
Mo ni baba gbagbe ẹ, gbagbe ẹ, gbagbe ẹ, na-na
DJ Spinall sign am
Lagbaja mask e no be China
Daddy Showkey sign am
Galala dance e no be China
Mo ni baba gbagbe ẹ, gbagbe ẹ, gbagbe ẹ, ah
Mo ni baba gbagbe ẹ, gbagbe ẹ, gbagbe ẹ, na-na-na
Ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah-ah (New DJ Spinall!)
Ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah-ah, ye-ye (Brain on the mix)
Ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah-ah, ye-ye
Ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah-ah, ye
Ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah-ah, ye-ye
Ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah-ah, ye-ye
Ooh-ooh-ooh-ooh
Owo nla lori ranking
Owo nla lori ranking
Owo nla lori ranking
Owo nla lori SPINALL
Owo nla lori SPINALL
Owo nla lori SPINALL
Owo nla lori SPINALL