OMAH LAY – Godly (Mixed) Lyrics

Godly (Mixed) Lyrics By OMAH LAY

Godly (Mixed) Lyrics

  • Artist OMAH LAY
  • Title Godly (Mixed)
  • Album Africa Now (DJ Mix)

Mad
Omah Lay (Woo)
Kpai-kpai kill a boy now
Kill a boy now
Omah Lay (Woo)
Kpai-kpai kill a boy now
Kill a boy now
Oh, I don't wanna uh (Mhm)
I don't wanna uh (Mhm, woah-woah)
Live my life for you (You)
Live my life for you
All over the news, hmm
All over the news, hmm
Only God na him know the kind of thing I do
The kind of thing we do, uh
Man I thank God I Godly
Say God no ungodly
Oluwa na him comfort me
When this people dey come body me
Men, I thank God I Godly
Say God no ungodly (Gon-gon-gon)
Oluwa na him comfort me
When this people dey come body me
It's why I jaiye sometimes na (Nna-nna, nna, nna na)
With a little Henny and ice (Nna-nna, nna, nna na)
Make I fit coolu my mind (Nna-nna, nna, nna na)
Make I live this life (Nna-nna, nna, nna na) (Ooh yeah)

READ ALSO  Omah Lay – Do Not Disturb Lyrics

Leave A Comment