Kizz Daniel & Wizkid – Good Time (Remix) Lyrics

Good Time (Remix) Lyrics By Kizz Daniel

Good Time (Remix) Lyrics
Good Time (Remix) Lyrics
  • Artist Kizz Daniel
  • Featured Wizkid
  • Title Good Time (Remix)
  • Album Good Time (Remix) – Single

Eh eh eh eh (ọmọ I hold o)
Ah ah ah ah ah ahn
You know, you know
Eh eh eh eh eh eh
Ah ah ah ah ah ahn
Girl you bad like that oh
You make Wizzi baby wan mad for your yanch like that o, like that o
You dope as crack oh
I surrender my whole life if you know oh baby
Hope I don't kolobi you eh
Hope I don't kolobi oh yeah
Iyawo mi gan-an n bẹ nile o eh
Iyawo mi gan-an n bẹ nile o yea
Had such a long day
Had such a long day baby
Iyawo mi gan-an n bẹ nile o eh
Just wanna have a good time
Eh eh eh eh eh eh (ọmọ I hold o)
Ah ah ah ah ah ahn (Mujo, mujo)
Ṣe you know
Eh eh eh eh eh eh (ọmọ I hold o)
Ah ah ah ah ah ahn
Just wanna have a good time
Baby take my time e oh
My money pass their money oh eh
Like Wande Coal tell you oh
Ọmọ pupọ n wa mi oh
My girlie too fine eh
Girl, baby take my rollie oh
Wọn n wa mi eh
Ọmọ pupọ n wa mi oh
Yeah yeah
Hope I don't kolobi you eh
Iyawo mi gan-an n bẹ nile o eh
Had such a long day baby
Iyawo mi gan-an n bẹ nile o eh
Just wanna have a good time
Eh eh eh eh eh eh (ọmọ I hold o)
Ah ah ah ah ah ahn
Ṣe you know
Eh eh eh eh eh eh (ọmọ I hold o)
Ah ah ah ah ah ahn
Just wanna have a good time
Girl you bad like that oh
You make bad boy Wizzi mad for your back like that
You dope as crack oh
I'll surrender my mulla if you know what I mean
Wa gba
Emperor Geezy
G-Worldwide
Respect one love
One love, my people, one love
Wizzi Wizzi
Kiss Daniel
Dey kiss the girls na

READ ALSO  Phenom – The Way (feat. Wizkid) Lyrics

Leave A Comment