Reekado Banks – Happy Yourself Lyrics

Happy Yourself Lyrics By Reekado Banks

Happy Yourself Lyrics
Happy Yourself Lyrics
  • Artist Reekado Banks
  • Title Happy Yourself
  • Album Off the Record

Olopa no dey ginger me
Na fresh, I fresh, I no kill nobody
I no be ajibole
See na party I dey go so
And for this party I go rock mic oo
I dey pray say everybody go dey feel my flow
Abeg no go dull my ginger, ooh
So brother man me I wan happy myself
Feel all right
Take one beer, I don pay for you
Happy yourself
Feel all right
Tell dem say, I don pay for you
I wan happy yourself
Feel all right
Take one beer, I don pay for you
Happy yourself
Feel all right
Tell dem say, I don pay for you
You know today, you no know tomorrow
We dey dis world based on time wey we borrow
I no fit say everybody go be hero
But you gaz believe yourself
So ogbeni roll one
Make we holla all the kele make dem come my side, ooh
'Cause I gat to hold one
I no fit kill myself for inside this life, ooh
You know I'm a roadman
I just dey do my shows, I dey mind my business
Brother make you bone am
I no dey like people wey dey rest my patience
Man, me I wan happy myself
Feel all right
Take one beer, I don pay for you
Happy yourself
Feel all right
Tell dem say, I don pay for you
I wan happy yourself
Feel all right
Take one beer, I don pay for you
Happy yourself
Feel all right
Tell dem say, I don pay for you
Olopa no dey ginger me
Na fresh, I fresh, I no kill nobody, no
I no be ajibole
See na party I dey go
All I wanna do is just
Chill and fuck, yeah, in the back of the Benz
With my kele pef

READ ALSO  Aṣa – Satan Be Gone Lyrics

Leave A Comment