Idi Bad Lyrics By KCee

Idi bad oh
The way you bad oh
Idi bad oh
Na the way you bad oh
Ah
Woman wey sweet na money do am
Fine girl you bad, you know say you are original
No do, no do, dem go still feel am
Anything she want I get I no dey reason am
Your body oh, your body oh
Your body oh, your body oh
Your body oh, your body oh
Your body oh, your body oh
Shake your body oh, your body oh
Your body oh, your body oh
Spray you the money oh, your body oh
Di bad oh
The way you bad oh
Idi bad oh
Na the way you bad oh
Idi bad oh
Na the way you bad oh
Idi bad oh
Na the way you bad oh
Idi bad oh
Na the way you bad oh
Idi bad oh
Na the way you bad oh
Sangalow and dribbling, you too sabi ball you put am for my torose
And you know the money, I got Mo Hits, I'ma Don like Doro
No go leave you one time solo
Only you de burst my bolo
If you no know I go follow anywhere you go tomorrow or I kolo
We only got one life, you know
So my baby don’t pipe low
For my body run pipe, make you pack all the oil is not hype, you know
Ayeri and time to time money o, the money long the money legal (Legal)
Tompolo money o na senior man, na who dey check am
Get out, get out, get out
Deck am, ṣe make dem deck am, deck am
My baby set am, set am
Bend it like Beckham, Beckham
Nobody get am, get am
Make we de dagbana dagbana dagbana
Your body oh, your body oh
Your body oh, your body oh
Your body oh, your body oh
Your body oh, your body oh
Shake your body oh, your body oh
Your body oh, your body oh
Spray you the money oh, your body oh
Oh Delilah
Give me your love, Delilah
Na you dey give me ginger
You get me high mi lighter
Cos your face and beauty finer
Now when mi no deny am
Anything wey you want I will get you
Cos this love na rendezvous
E dey make me act a fool
Be like say you use juju
Babe gini kam ga ekwu
Ṣe you don dey use juju
Ju ju ju ju ju
Eh
Di bad oh
The way you bad oh
idi bad oh
Na the way you bad oh
Idi bad oh
Na the way you bad oh
Idi bad oh
Na the way you bad oh