Iyanya – Ijeoma (feat. Peruzzi) Lyrics

Ijeoma Lyrics By Iyanya

Ijeoma Lyrics
Ijeoma Lyrics
  • Artist Iyanya
  • Featured Peruzzi
  • Title Ijeoma
  • Album Ijeoma (feat. Peruzzi) – Single

Ijeoma o, see wetin you carry
I be Pastor e no mean say
I no see wetin you carry
Say you getti man no mean say
You no fit whine for daddy
Which kind designers my pocket no fit carry?
Ijeoma o, see wetin you carry
O gbona, o gbona, o gbona
O heavy, o heavy, o heavy
Ijeoma o, see wetin you carry
O gbona, o gbona, o gbona
O heavy, o heavy, o heavy
Ijeoma o, see wetin you carry
Omo your body na lu bad o
If you give am to me no bad o
Chop all my ego see I no go feel bad o
Na the thing wey you carry
Dey make me wan collabo o
Mkpoweto
Figure eight o
Come my way oh
Oya leggo
Mkpoweto
Figure eight o
Come my way oh
Ijeoma, Ijeoma o
I be Pastor e no mean say
I no see wetin you carry
Say you getti man no mean say
You no fit whine for daddy
Which kind designers my pocket no fit carry?
Ijeoma o, see wetin you carry
O gbona, o gbona, o gbona
O heavy, o heavy, o heavy
Ijeoma o, see wetin you carry
O gbona, o gbona, o gbona
O heavy, o heavy, o heavy
Ijeoma o, see wetin you carry
I be Pastor but na you wey want deliver me
You no be custom but na your body dey border me
Yeh, Ijeoma
Nwanyi oma
Girl, I wait o-o
Mkpoweto
Figure eight o
Com-com-come my way oh
Baby, let’s go, o-o
Mkpoweto, yea
Figure eight o, yea
Come my way, oh way
I’m losing control, e yea
I be Pastor e no mean say
I no see wetin you carry
Say you getti man no mean say
You no fit whine for daddy
Which kind designers my pocket no fit carry?
Ijeoma o, see wetin you carry
O gbona, o gbona, o gbona
O gbona, o gbona, o gbona, yeah
O heavy, o heavy, o heavy
Ijeoma o, see wetin you carry
O gbona, o gbona, o gbona
Da n tele da n tele, dan tele le
Da n tele da n tele
Ijeoma o, see wetin you carry, yeah

READ ALSO  Peruzzi – Girlie Lyrics

Leave A Comment