Isabella Lyrics By CKay

Yeah, man
Yeah, man
Onye oma hmmm
Anytime I see you e dey sweet my blood
E dey sweet my blood
When I see your face, my face light up
I swear to God
Baby girl, na you be my tomato Jos
Hmm my Ghana jollof onyeoma
I cannot get enough onyeoma
Í jìm n'ólú with handcuff onyeoma
Ayagayagayagayagayagayo
Pami dey sweet pass ogogogoro
Could it be lust or could it be true love?
Could it be lust or could it be true love?
Ayagayagayagayagayagayo
Pami dey sweet pass ogogogoro
Could it be lust or could it be true love?
Could it be lust or could it be true love?
Isabella o, Isabella o, hmm hmm
Tinini Tanana o
Isabella o, Isabella o, hmm hmm
Machala machala o
Isabella o, Isabella o, hmm hmm
Causing wahala o
Isabella o, Isabella o, hmm hmm
Machala machala o, onyeoma
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
I meet her for lekki phase 1
Inna the shopping mall
I tell her sey she too pure
Ahn sey her way too pure
Give me your number later make I beep beep
I'll write you love letters, I can be deep
And I can be your Mr Romantic
Your Mr wetin Mr Romantic