JET Lyrics By SAMAD

Wọn lọmọ iko ni ko mọ din don din
Advice full your mouth, you dey quick judge me
Tori o wọ G shock, wo AMG yẹn, see Quadri
Yawa go gas, If no rizzla from your bakky touch me
Cos I dey my dey dey, you no fit pressure me ki n lọ toju bọbọkubọ
Asiko laye ma ṣa rere, dem no dey catch late comer, brother ja mi lẹnu isọkusọ
The kain dreams wey I get
Ajẹpako wey dey fly danfo fẹ wa jet
Tọrọ, kọbọ ti n ba ri, ma send
Bi gbogbo ba semenkwe, the lifestyle na less
The kain dreams wey I get
Ajẹpako wey dey fly danfo fe wa jet
Tọrọ kọbọ ti n ba ri, ma send
Bi gbogbo ba semenkwe, lifestyle na less
If Jesus fit turn water to wine
Brother e no get anything wey no fit align
As a man na everyday matter go arise
Dem no dey tell person, you suppose don dey realize
I no go let them pursue me before I start to run
Pour petrol, the fire in me no go stop to burn
E get reason why me and my hustle still dey burn
Tomorrow get belle and na success e go born
Lai ṣe pe mo ṣ'Ọlọhun
Oke agba yẹn is a dandan
Wọn je ogunfe, mo fi itẹlọrun jẹ pọnmọ o
Nkan toju ri sẹ mi o le sọ tan
Mi o le sọ tan
On God
If I whisper my dreams to Otedola ear, I swear e go fọ
My guys tell me say my dreams too big, Chale no be my fault
The kain dreams wey I get
Ajẹpako wey dey fly danfo fe wa jet
Tọrọ kọbọ ti n ba ri, ma send
Bi gbogbo ba semenkwe, lifestyle na less
The kain dreams wey I get
Ajẹpako wey dey fly danfo fe wa jet
Tọrọ kọbọ ti n ba ri, ma send
Bi gbogbo ba semenkwe, lifestyle na less
Say you get, say you guide na for your pocket o
At all at all, jabọ s'aza month end o
Mi o fọ f'ọla, I dey keep am hundred o
O ṣa le lowo temi temi mọ ti ẹ o
Igboro bi Tafa o ah
Dreams Aghaowa
O n gbe ni Iju Ishaga o ah
Food timetable na 101
O fẹ ri Camaro ra
E go set ọwọ Baba lo wa ah
Chech tell me make I pull up
So mo kọrin, chase my billion dreams
By December, pull up in a two door
Owo ti ma gara, see my dreams valid