Wizkid & Asake – Jogodo (Mixed) Lyrics

Jogodo (Mixed) Lyrics By Wizkid

Jogodo (Mixed) Lyrics
Jogodo (Mixed) Lyrics
  • Artist Wizkid
  • Featured Asake
  • Title Jogodo (Mixed)
  • Album Africa Now: June 2026 (DJ Mix)

No be for here you go jogodo
Say tonight, you go dey know, know, know
Wọn fẹ pa mi with ogogoro
No be today we dey kpo, kpo
Ọmọ, your body dey pololo (Yeah)
Yeap, your body wanna tongolo (Yeah)
I found the money 'til tomorrow-row (Yeah), mm
Baby, baby, jọwọ o, ọmọ Ọlọrun, fine bọbọ o
Jọwọ, ma jẹ o jabọ o ( (Jabọ o, jabọ o))
Maa wo bo ṣe n ṣakọ o
Ibadi to pọn yii soco o
Mo kan fẹ jẹ ẹ, mi o labọ o (Labọ o)
Me and my guys in Maybach-kizzy
Eko for the escaladizzy
Celebrity life e no easy
Skilly, skilly, easy
Aye gbona lemi ṣe wa freezy
Too much efizzy, icy, icy
Killy, killy, killy, killy, killy
Murder the beat, mo jẹ bi kilishi-i
No be for here you go jogodo
Say tonight, you go dey know, know, know
Wọn fẹ pa mi with ogogoro
No be today we dey kpo, kpo
Ọmọ, your body dey pololo (Yeah)
Yeap, your body wanna tongolo (Yeah)
I found the money 'til tomorrow-row (Yeah), mm

READ ALSO  Asake – WHY LOVE (Mixed) Lyrics

Leave A Comment