Kel-P – Kel-P Vibes Lyrics

Kel-P Vibes Lyrics By Kel-P

Kel-P Vibes Lyrics
Kel-P Vibes Lyrics
  • Artist Kel-P
  • Title Kel-P Vibes
  • Album Bully Season Vol.2 : Pretty Girls Love Afrobeats

Slap dem face with the song after son bully season no apology
The way she dey whine this her body bang bang blaca black clips full of melodies
Me no need your opinion, say me no need your opinion
We no dey the same level you should reconsider
If you see me no dey call me your jigga
Try me, wọn gbe o
I no go lie if you try me (Wọn gbe o)
No bother bad mind me (Wọn gbe o)
We no go give them any chances (Wọn gbe o)
Eledumare ṣọ mi dele o
Anybody wey dey eye me (Wọn gbe o)
Mo ya photo
Mo jẹ lotto
Mo pawo
Mo dawo hmm hmmm
Agbani Darego
Lẹ mọ mi bi Lego
Maradonna Diego
Ko sawatelo
See I came and I saw and I conquered
Remember when nobody send us
Felicia never wan fit give me lap dance
But nowadays she see me she screaming I be champion
Slap dem face with the song after son bully season no apology
The way she dey whine this her body bang bang blaca black clips full of melodies
Me no need your opinion, say me no need your opinion
We no dey the same level you should reconsider
If you see me no dey call me your jigga
Try me, wọn gbe o
I no go lie if you try me (Wọn gbe o)
No bother bad mind me (Wọn gbe o)
We no go give them any chances (Wọn gbe o)
Eledumare ṣọ mi dele o
Anybody wey dey eye me (Wọn gbe o)
Mo ya photo
Mo jẹ lotto
Mo pawo
Mo dawo hmm hmmm
Agbani Darego
Lẹ mọ mi bi Lego
Maradonna Diego
Ko sawatelo
Agbani Darego
Lẹ mọ mi bi Lego
Maradonna Diego
Ko sawatelo

READ ALSO  Kel-P – Heart Of Gold Lyrics

Leave A Comment