Killin Dem (Apple Music Live) Lyrics By Burna Boy

Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff, ruff, ruff, we go dey wound dem like that
Oga boss make I no be abeleja
Je o mo
Gbese gbese
Jojo kijo jo
Make you no dey filo kulo lo
Jolo mi jolo
Where the money, where the money, na-na, na-na
Won ni elo ni, elo ni
We making money rush-rush like indomie, indomie
Ah, suppose gety awardy, my Lordy
Baby sho mo Giuseppe Zanotti, Zanotti ah
You are not Ayefele, so what's your excuse?
It is my time, there's nothing you can do
Oya gbese bi eni to de fe ja Kung Fu
Ibile ibile mo wo le de, other rappers sonu
Oya, who dey, who dey, who dey, who dey
Zlatan Ibile, Burna l'ewon lere
Won m'ogun l'efo won lon mu mi sere
Won gun yan mi kere nisin mo fimu won fan fere
Oya, Halle, Hallelujah
Rap mi n ta lenu se bi ti suya
Ma je ko ya e lenu tin ba lo ra Beamer
Able God lasan legbo te lo n shiver
Ekule lo so fun toko toko
Mo ti wole ko ma needi kon dibo
Kapaichumarichupako, eruku ni mo ba to
Mo gbe Zanku wole, mo ni ko fade Shaku Shaku
Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff, ruff, ruff, we go dey wound dem like that
Oga boss make I no be abeleja
Back in the days dem dey use me do yeye o, yeye o
What's on my wrist, on my neck e be dia o, dia o
I no dey look Uche, I dey denge o, pele o
Won ni elo ni, elo ni
We making money rush rush like indomie, indomie
Ah, suppose gety awardy, my Lordy
Yo sho mo Giuseppe Zanotti, Zanotti ah
Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff, ruff, ruff, we go dey wound dem like that
Oga boss make I no be abeleja
Tear when killing them sha