KU LO SA (Mixed) Lyrics By Oxlade

So many reason wey I wan dey for you my love
Na you I wan to retire with my love oh
See all the
So many reason wey I wan dey for you my love
Na you I wan to retire with my love oh
See all the likkle things you do dey make me no no
This distance is taking a hold on me for sure
Baby come
Ku lo sa
Ọmọ I want make we dey (Ku lo sa)
Uhn, girl I wan make you (Ku lo sa)
I for like make you (Pull over)
Oh, no, no, no, no (Ku lo sa, oh)
Omo I want make we dey (Ku lo sa)
Girl I wan make you (Ku lo sa)
And I for like make you (Pull over)
Ku lo sa