Pulse & Joeboy – Live Your Life Lyrics

Live Your Life Lyrics By Pulse

Live Your Life Lyrics
Live Your Life Lyrics
  • Artist Pulse
  • Featured Joeboy
  • Title Live Your Life
  • Album Live Your Life – Single

Dem go talk say I stubborn
Say my head be coconut
They telling me what to do
But I do what I want
Me I no dey follow everyone
'Cause common sense is not common
I special, I no normal
Eh-eh, eh-eh, eh-eh
'Cause I dey run my race run my p
Dey do my thing jejely
And I no dey gum body
Yeah yeah
I go live my life
I go speak my mind
Make dem no give me story
I try to do what I feel is right
So make you live your life
Make you speak your mind
Make dem no give you story
Just try to do what you know is right
Follow your own lane
Follow your own pulse
Climb your own ladder
Follow your own lane
I no go give in to the pressure
I no go commit because I dey try measure
My destiny I be the driver
I no go give person wey no get conscience, nonsense
I go ignore haters
Tell them I see you later
Wetin concern me with bad vibes
'Cause I dey run my race run my p
Dey do my thing jejely
And I no dey gum body
Yeah, yeah
I go live my life
I go speak my mind
Make dem no give me story
I try to do what I feel is right
So make you live your life
Make you speak your mind
Make dem no give you story
Just try to do what you know is right
Follow your own lane
Follow your own pulse
Climb your own ladder
Follow your own lane
Make you live your life
Jo-Joeboy for there
Make you live your life

READ ALSO  Fameye – Control (feat. Kweku Smoke) Lyrics

Leave A Comment