Izkid Wallapo – Low Balance (feat. Bhadboi OML) Lyrics

Low Balance Lyrics By Izkid Wallapo

Low Balance Lyrics
Low Balance Lyrics
  • Artist Izkid Wallapo
  • Featured Bhadboi OML
  • Title Low Balance
  • Album Low Balance (feat. Bhadboi OML) – Single

Eh is OML
Say I'm a bad man killer
For the jungle wey we dey so many guys dey there wey be say
Them dey hustle everyday tori ko le jọra wọn kowo le pe
Cause back in the days then with them my homies
Me been doing music no send anybody
But me know say dem go know me I can tell you that boldly from my story eh
Somebody call my name them'a call me bad influence I no be Omah Lay yah
Wo 'bi mo ba de, ọmọ me I no go dull you no gbọdọ ra ile yah
Somebody call on the popo make them arrest who dey make me go slow
My gbẹdu dey make dem colo dem dey tell me bad man killer o to
Papa no gallant
Eh mama no gallant
Eh with the low balance
Wey we get we still dey go gaga
Eh o pọ o plenty
Emi ti mo ji lati 2:30
Bombing plenty of fish
Before I go sleep o di 6:30
Snakes everywhere, my mind keep on telling me
Some people you carry go market they could end up selling me
Oh, been through hell got me high pass claro
They all gonna place them above me ti mi o ba pawo
I be the Rayban Abacha blow yamayama
Send dem their father, o scatter scatter
Ogedegede lo wọja
I be the Rayban Abacha blow yamayama
Send dem their father, o scatter scatter
Ogedegede lo wọja
Papa no gallant
Eh mama no gallant
Eh with the low balance
Wey we get we still dey go gaga
Eh o pọ o plenty
Emi ti mo ji lati 2:30
Bombing plenty of fish
Before I go sleep o di 6:30
Papa no gallant
Eh mama no gallant
Eh with the low balance
Wey we get we still dey go gaga
Eh o pọ o plenty
Emi ti mo ji lati 2:30
Bombing plenty of fish
Before I go sleep o di 6:30

READ ALSO  Paparazzy Dydoo – Moving Train (feat. Bhadboi OML) Lyrics

Leave A Comment