Badman Shafzy – Money (feat. Bhadboi OML & King Sammy) Lyrics

Money Lyrics By Badman Shafzy

Money Lyrics
Money Lyrics
  • Artist Badman Shafzy
  • Featured Bhadboi OML, King Sammy
  • Title Money
  • Album Money (feat. Bhadboi OML & King Sammy) – Single

Oh ma **** oh my ****
BadMan Shafzy on this one
Aya mi n ja jẹ ka ginger
Is OML, is OML
Ọmọ I go live my life
Brother I go live am right yeh ih
I no dey fight cos I'm always checking my time ye
Grinding daily for the money
Make my money make e bubble
Ọmọ to sweet way sabi sing eh
Smoking all night in my Bentley
Grinding daily for the money
Make my money make e bubble
Ọmọ to sweet way sabi sing eh
Smoking all night in my Bentley
Chasing for my paper
Lean inna me cup so me stay calm
All of my **** na me ape now
Any where we go we dey shake town
Tell dem we dey shake town
Please move away tell a brother give me space
Look ina me face now you know me no play
Ice on my rolli shey you know me no fake
Only for the money tell a man me I chase
I chase to the bank now
Kendra told me chase be her bank ba
My loader steady waiting on me answer
Make I paste make e wire o ya send me the raba
Ọmọ I go live my life
Brother I go live am right yeh ih
I no dey fight cos I'm always checking my time ye
Grinding daily for the money
Make my money make e bubble
Ọmọ to sweet way sabi sing eh
Smoking all night in my Bentley
Grinding daily for the money
Make my money make e bubble
Ọmọ to sweet way sabi sing eh
Smoking all night in my Bentley
Oh my **** oh my ****
Aya mi n ja jẹ ka ginger
Oh my **** oh my ****
Imagine that in my Benzo in my beema
Aye dun ki n ma ma jiya
Ah oju lo n kan ọmọ ole to n dajọ
Ẹni ṣofin to n daran
Ẹ sọ tyre sọrun rẹ ko ma lọ
O dile o iyẹn ẹni ori ba yọ
Ọmọ I go live my life
Brother I go live am right yeh ih
I no dey fight cos I'm always checking my time ye
Grinding daily for the money
Make my money make e bubble
Ọmọ to sweet way sabi sing eh
Smoking all night in my Bentley

READ ALSO  BhadBoi OML – Alimanjiri Lyrics

Leave A Comment