Timaya, Flavour & Yung Alpha – ODESHI Lyrics

ODESHI Lyrics By Timaya

ODESHI Lyrics
ODESHI Lyrics
  • Artist Timaya
  • Featured Flavour, Yung Alpha
  • Title ODESHI
  • Album ODESHI – Single

Odeshi, odeshi o
Go and tell dem, odeshi
Papi Chulo, odeshi
Stand like Gatuso, odeshi ooo
Hear me now
Pounds and dollars, pounds and dollar, yeah
Yeah, me want a big fat dollar, yeah
Make you go ask Otedola, yeah
My people want the raba, yeah
What shall it profit a man
If the rabaraba no dey
And the timbalaba no dey
And you cannot do Opay?
Dio dio dio
Timaya ka m na-ekwu oo
No time for cho, cho, cho oo
No time for mio, mio, mio o
If e nor dey, e no dey
If it didn't dey, it didn't dey
Baby send the account number
No time for cho, cho, cho o
Odeshi, odeshi o
Go and tell dem, odeshi
Papi Chulo, odeshi
Stand like Gatuso, odeshi ooo
Everywhere amaramma
Everywhere amaramma
All my girls mmirimiri
Oshiekwa, anyị awara ya gutter
E dey play, e dey show
If we show, you go know
Everywhere sarambara
Oshiekwa, anyị awara ya gutter
Odeshi
Papi Chulo na Ijele
Everywhere choke
Nkwenchiri na five mbụrụ oga afịa
Odeshi
Nfenfe na-efe
Copy-copy akarịanụ
Ebelebe egbuo
Go and tell dem o
Its time to take off
Obodo kwezuenụ, kwezuenụ
Dem girls gon shake ukwu
Owo pọju
Mo lowo bi Aṣiwaju
T-Pain, I'm on their necks
I just blew but I know my set
Trouble go dey, trouble go dey ooo
Finally am on top, trouble go dey ooo
Pounds and dollars, pounds and dollar, yeah
Yeah, me want a big fat dollar, yeah
Make you go ask Otedola, yeah
My people want the raba, yeah
What shall it profit a man
If the rabaraba no dey
And the timbalaba no dey
And you cannot do Opay?
Yoko yoko
Yoko yoko
Timaya-Flavour abịa
Odeshi for we side
Yoko yoko
Yoko yoko
Timaya-Flavour abịa
Odeshi for we side
Igede, eyii
Iced, ah

READ ALSO  Oladips & BhadBoi OML – Chaos Lyrics (feat. Illiterate)

Leave A Comment