Omoge Campus Lyrics By Boye 'The Genius'

What the matter oreke
What the situation
Your body be a madness and a lituation
And we go make sense if we go dey
I no get wahala, I no like gobe
Ọmọge campus
Wetin you do me girl me I can’t talk
I no go fit talk am na critical stuff
Ice on your body but still your body hot
Ọmọge campus
Wetin you do me girl me I can’t talk
I no go fit talk am na critical stuff
Ice on your body but still your body hot
Oreke ṣa maa gbe fun wọn, gbe fun wọn k'ọn ma lọ gbagbe o
Make dem other girls dem other girls come another day
Wetin you do me girl, do me girl, me I no fit gbagbe o
Na why I want you today, today, today
Today, today, today, today, today

You deserve a lot of designer
Tell me what do you require
Na your type I don dey aspire to get today
Joe, Joe, Joeboy 'pon deck