Police n Teef (Remix) Lyrics By Prettyboy D-O

Me no want one girl, Pretty take a one, two, three
Now they come and they tell me that they want cookie
Na their boyfriend tell me that they want shoot me
Me no dey run, I no dey run
And when we come, dem dey do me like police and thief
Say your boyfriend, do me like police and thief
When olopa still dey do me like police and thief
A **** wanna beat me, come dey look for me
If you want to kill me, kill me make I die
I am never following you to that station
If you want to kill me, kill me make I kpai
I am never, never going to that station
Sebi na one guy pikin see another man pikin
Nobody like stress, who no like point and kill?
Meat wey dey down there , sweet like Isi Ewu
Your boyfriend no be play, me be na gan ja, ko le sewu
Eni babe, ka na a bii be
Ese to gbe malu subu, se lo maa je
Person wey get red eye, red eye no too really dey care
Your girlfriend say she dey lonely, I turn my house to daycare
Officer make I yarn truth, na me dey knack her
She no tell me say she get bobo wey I met her
Pretty do, see me see wahala (DO, gbami jo)
No be say I kidnap her
O ya, o ya wetin dey sup? Na me be world president
Worst case na settlement
Make dem stop the judgment
Na adult dey for here, dey for here
Make dem, make dem stop am, make dem no go dey whine me
Se dem mental ni?
Me no want one girl, Pretty take a one, two, three
Now they come and they tell me that they want cookie
Na their boyfriend tell me that they want shoot me
Me no dey run, I no dey run
And when we come, dem dey do me like police and thief
Say your boyfriend, do me like police and thief
When olopa still dey do me like police and thief
A **** wanna beat me, come dey look for me
I off my shirt before I spit, you know I dey stubborn
I be the boss, Pretty no dey follow instruction
Babes come my crib just like na excursion
No go lie suffer suffer no be my portion
Say she like me, tell me when she chop koko
You dey vex,we dey laugh you like na Sam Loco
If I know say na your babe, I no for go near her
But she do me many things, even kiss and etcetera
You wanna fight me? No think that's the best option
You better know Pretty specialise in concussion
And if they strong, no go hesitate to use weapon
Where me from? PH City, better take caution
She never tell me nothing, was it my fault? (No)
I ask she got a man but still she not talk (No)
Wasn't me that take off her skirt (No)
It wasn't me that take off her dress
Me na boyfriend main problem, issue
Give them sleepless nights, pimple
Me and boyfriend get problem, issue
Give them sleepless nights, wrinkle
Me na boyfriend main problem, issue
Give them sleepless nights, pimple
Me and boyfriend get problem, issue
Give them sleepless nights, wrinkle
(Oh, no)
Me no want one girl Pretty take a one, two, three
Now they come and they tell me that they want cookie
Na their boyfriend tell me that they want shoot me
We no dey run, I no dey run
And when we come, dem dey do me like police and thief
Say your boyfriend, do me like police and thief
When olopa still dey do me like police and thief
A **** wanna beat me, come dey look for me