Reekado Banks – Samankwe Lyrics

Samankwe Lyrics By Reekado Banks

Samankwe Lyrics
Samankwe Lyrics
  • Artist Reekado Banks
  • Title Samankwe
  • Album Worthy Challenger – EP

Aranbanko
SAMANKWE
Lingala
Krikata
Na why I no wan start oo
Cos when I start e dey hard you to finish
So make I de my side
Your eyes and body are calling
Something de fight me for inside my spirit
Say make I come her side
African babe
Fine face
Baby when sabi action babe
First class grade economy what?
Economy what
Economical
Eh ah eh e ah eh
Water nyash baby takwa bay
Shine shine baby apoche
Baby when sabi, baby when sabi
Say she like Arabanko
And she good for Samankwe
Say her waist na Lingala
Make I give am 3 quarter
Hmm she like Arabanko
And she good for Samankwe
Say her waist na Lingala
Say make I give am 3 quarter
Yo bro, that's what she said oo
And she was proud about it sef
Like it's her passion or something
But I no de for that one

READ ALSO  Youssou N'Dour, Teni & Reekado Banks – Raise Your Hand (feat. Nomcebo Zikode, Pheelz, Moinina & London Community Gospel Choir) Lyrics

Leave A Comment