san siro (remix) Lyrics By YKB

Finito
Funwọn
Before I begin the explanation
Make I paint a picture, make I write literature
Describing the future for you
Joeboy pon deck
Baba si wọn-'wọn
Ever since I don set my koro koro eyes on you
I knew that I will fight for you
I knew that I will participate in any competition
Uh, if the prize was you
I will go to any length to compose a sentence
That will fully capture your essence
I will spare zero expense
'Cause you get more sense than bachelor's degree or masters
I'm already a bachelor, so ka maa baṣẹ lọ already
Government don pass law already
Say your love no be crime
Say your love no be felony
Where the marriage counselor? Make e dey counsel us already
So, many damn butterflies in my tummy
I wanna open up
I wanna show you off
I wanna show you
The amount of love wey I get
E fit to fill up 11 baskets
E fit to fill up San Siro
I could be your number one hero
'Till I enter casket
Amount of love wey I possess
E big pass wetin I go fit to process
E go fill up San Siro
I could be your number one hero
'Till I enter casket, yeah
Casket, casket, casket, casket
Joeboy pon deck ohh
Casket, 'till I enter casket, yeah-yeah
What be the reason?
What be the action?
Ṣe na your waist dey give me satisfaction?
Ṣe na your lifestyle or your fashion?
Or na your smile wey dey cause attraction to me, though
Maybe one day, you go come to me
If not, I go run after you, go after you
'Cause there's one thing missing in my life and I think it's you
I can't pretend, you dey gbe mi de'bẹ
Shawty, you dare, nothing less
You too fine, write you a cheque
Body so bad, fit to make me mannerless
Yes, rub my chest, rub my head
You always on my mind, so, how can I forget you
Wetin I feel, na true
It's you, it's you, it's you
I'm already a bachelor, so ka maa baṣẹ lọ already
Government don pass law already
Say your love no be crime
Say your love no be felony
Where the marriage counselor? Make e dey counsel us already
So, many damn butterflies in my tummy
I wanna open up
I wanna show you off
I wanna show you
The amount of love wey I get
E fit to fill up 11 baskets
E fit to fill up San Siro
I could be your number one hero
'Till I enter casket
Amount of love wey I possess
E big pass wetin I go fit to process
E go fill up San Siro
I could be your number one hero
'Till I enter casket, yeah
Casket, casket (Ule-ule, ule, oh-whoa)
Casket, casket (Ule-ule, ule, oh-whoa)
Casket, casket (Ule-ule, ule, oh-whoa)
'Till I enter casket, yeah-yeah
Casket, casket (Ule-ule, ule, oh-whoa)
Casket, casket (Ule-ule, ule, oh-whoa)
Casket, casket (Ule-ule, ule, oh-whoa)
'Till I enter casket, yeah
The amount of loving wey I possess
E big pass wetin I go fit to process
My baby teach me to love, she my professor
I don saw my Mother Confessor
Before I begin the explanation
Make I paint a picture, make I write literature
Describing my future with you
Yusuf Baby, baba siwọn-'wọn