Serious Lyrics By SPINALL

This one serious
Burna and Dj Spinall dangerous
People have been waiting for both of us
Ain't nobody come close to us
Spinall o
Na we start this thing if you recall o, when I record o
Gbagbe ẹ
Many f fact forwarders, still we all revival, still we follow
Stay strong like a Ricardo, still performing
Still taking your grind o, work hard that's the reward o
What did you see? What did you see?
Everyone saying what did you see
No be today, mo lọ Gbagbe ehn ehn ehn
Spinall o na we start this thing if
Na we start this thing if you recall o, when I record o
Gbagbe ẹ
That time fast forward o, till no follow, at all o, at all o
If e no be glory to God o cus hamma performer
Cus dem say ma God o na my God o, gat me move like tornado
This one serious
Burna and Dj Spinall dangerous
People have been waiting for the both of us
Ain't nobody come close to us
This one serious
Burna and Dj Spinall dangerous
People have been waiting for the both of us
Ain't nobody come close to us
Ohun a ni la n gbe larugẹ
Gbe larugẹ, gbe larugẹ, gbe laru
Ahn ahn, gbe laru
Say make you tell everybody make dem come my place
Cos na many many many wey dey calli my name
You know say man gats to manage send ma
So every girl wan make me put selfie
Ahn got dem know say man na sick ina head
And me know say dem wan see me sick ina bed
Demma send me sef sleep ina well
But in thickness or in health I'm a living legend
Let's go, bore me man is singing again
And I slow this for the people again
No more funny and I switch up the game
So wen dem phone me ain't speaking to dem
Tell the truth dem mean na lie, as dey loku loku me dey start lying
Still leaking things wen I lie
But the money dey for near by
This one serious
Burna and Dj Spinall dangerous
People have been waiting for the both of us
Ain't no body come close to us
This one serious
Burna and Dj Spinall dangerous
People have been waiting for the both of us
Ain't no body come close to us
Ohun a ni la n gbe larugẹ
Gbe larugẹ, gbe larugẹ, gbe laru
Ahn ahn, gbe laru
Spinall o
Na we start this thing if you recall o, when I record o
Gbagbe ẹ
That time fast forward o, till no follow, at all o, at all o
Giving all glory to God o cus hamma performer
Cus dem say ma God o na my God o, gat me move like tornado
Spinall o
Na we start this thing if you recall o, when I record o
Gbagbe ẹ
Many f fact forwarders, still we all revival, still we follow
Stay strong like a Ricardo, still performing
Still taking your grind o, work hard that's the reward o
What did you see? What did you see?
Everyone saying what did you see
No be today, mo lọ gbagbe, ehn ehn