ID Oxygen – Shanawole (feat. T-Classic) Lyrics

Shanawole Lyrics By ID Oxygen

Shanawole Lyrics
Shanawole Lyrics
  • Artist ID Oxygen
  • Featured T-Classic
  • Title Shanawole
  • Album Shanawole (feat. T-Classic) – Single

ID Oxygen
Serimakaburi
Is burn in my head
Is burn in my head
Heat Record
Is burn in my head
Is burn in my
Classical Boy
No dey do like say don't know wetin to do
Bọ sinu yara make we do one or two
I swear to God
I swear to God me no fit stop, oh yes, I'm in love
Oh-oh-oh
Make we pop, more bottles on top
She want the money no be love, she want it more
Oh-oh-oh
Dolapo, pẹlu Christian Dior
I say your mind go, your mind go dey ta ba ti ṣanawọle, ta ba gboriwọle
Ta lo n gbọmọ wọle?
Your mind go, your mind go dey ta ba ti ṣanawọle, ta ba gboriwọle
Ta lo n gbọmọ wọle?
You're fresh like you
All about the money, call me El Chapo
See I feel blessed, I thank the Lord
Sọ fun wọn ko sọmọ naa, what they are saying? Ṣe dey get money?
Me, I no know what they want from me
Anything wey dey like make dem do, make dem talk o
E no concern me I wan get billi', ahan an
Plenty money in the air, ahan an
Make my mama keep smiling, ahan an
Kowo ti pe
Ko maa wọle deedee
I say your mind go, your mind go dey ta ba ti ṣanawọle, ta ba gboriwọle
Ta lo n gbọmọ wọle?
Your mind go, your mind go dey ta ba ti ṣanawọle, ta ba gboriwọle
Ta lo n gbọmọ wọle?
E no concern me, I wan get billi', ahan an
Plenty money in the, ahan an
Make my mama keep smiling, ahan an
Kowo ti pe
Ko maa wọle deedee

READ ALSO  Bee & T-Classic – Cruise Lyrics

Leave A Comment