Kpeseh – Shoulder Down (feat. Shoday) Lyrics

Shoulder Down Lyrics By Kpeseh

Shoulder Down Lyrics
Shoulder Down Lyrics
  • Artist Kpeseh
  • Featured Shoday
  • Title Shoulder Down
  • Album Shoulder Down (feat. Shoday) – Single

Shoday o
Go calm down for you
Ooh ooh, ahh ahh, yee yee
Say the call me "Kpeseh"
Ooh, my chargie
Girl, your smile the high me
High me, ọmọ
From head to toe
Girl, you perfect
And I'm not whining jọ
I no fit play you ojoro
'Cuz you too fine, baby, you dey cure my sorrow o
When you stand at ease
Them other girls stand attention jọ
Tori ẹ mo ma gara, ma gara
Ooh ma ṣara, o ma ṣara
I go stand for you
Bring all my shoulder down for you
I go calm down for you
I go calm down for you
Baby, I go calm for you
Bring my shoulder down for you
I go calm down for you
I go calm down for you
Girl, I go calm down for you
Bring my shoulder down for you
Fuck all my ex
I'm stock with you
No other girl
Fit compete you
Them no come close
Them no fit reach you, baby
All on my head
Na only you
If I'm counting my blessings
I'm counting you twice
'Cause na you be rhythm
And blues, baby
Ah, lele lele le
We no go see gobe
If you touch my baby la san
You go see gbege
Ele lelee le
We no go see gobe
If them touch my baby lasan
Them go see gbege
I go calm down for you
Baby, go calm down for you
Go calm down for you
Bring my shoulder down for you
Calm down for you
Baby go calm down for you
Calm down for you
Bring my shoulder down for you
I go calm down for you
I go calm down for you
Baby, I go calm calm for you
Bring my shoulder down for you
I go calm down for you
I go calm down for you
Girl, I go calm down for you
Bring my shoulder down for you
Ibadi
Ibadi to bad
Ibadi
Ibadi to bad
Ibadi
Ibadi to bad
Ibadi
Ibadi to bad
Ọmọ mi
Ọmọ mi to fine
Ọmọ mi
Ọmọ mi to fine
My darling
My darling too bad
Too bad
Naurmate records, baby

READ ALSO  Shoday – WHITE LAMBO Lyrics

Leave A Comment