Jamopyper – Singular & Plural (feat. Reekado Banks & Babyboy AV) Lyrics

Singular & Plural Lyrics By Jamopyper

Singular & Plural Lyrics
Singular & Plural Lyrics
  • Artist Jamopyper
  • Featured Reekado Banks, Babyboy AV
  • Title Singular & Plural
  • Album Jamopyper

Uh uh!
Ah Reeky baby
Oh aiiii
Eh eeeee
Emi Jamo Pyper
Girl I know you’ve been played by a lot of guys
Some talk seh dem love you but dem just dey lie
Ṣebi na wetin dem wan chop dem just dey find
(ṣebi na wetin dem wan chop dem just dey find)
Ọmọge leave story ọmọge leave story gan-an
Bum short oh ọmọge leave story wa
Leave story
Bum short oh ọmọge leave story gan-an
Can I be your plural (Pakini pakini kankan)
Ọmọge I know you single (Pakini pakini tantan)
Hmm can I be your plural (Pakini Pakini kankan)
Ọmọge I know you single gan-an gan-an gan-an
O ya can I be your plural? (Pakini pakini kankan)
Ọmọge me I know you single(Pakini pakini kankan)
Oh can I be your plural? (Pakini pakini kankan)

Baby me I no go waste my time….bro
I don't have a lot on my side
If I say na you be the one wey I want
Then, nobody can change my mind
Come be my plus 1
No go dey loose guard
Na you wey dey tower wah my head ooo
Be like seh I loose one hand
O ya pakini pan
Come give me body o
Make we just dey chokiri cho
Chokiri chokiri cho cho cho
Girl I know you’ve been played by a lot of guys
Some talk seh dem love you dem just dey lie
Ṣebi na wetin dem wan chop dem just dey find
Wah aah
Ọmọge leave story ọmọge leave story gan-an
Bum short oh ọmọge leave story wa
Leave story
Bum short oh ọmọge leave story gan-an
Can I be your plural (Pakini pakini kankan)
Ọmọge I know you single (Pakini pakini tantan)
Hmm can I be your plural (Pakini Pakini kankan)
Ọmọge I know you single gan-an gan-an gan-an
O ya can I be your plural? (Pakini pakini kankan)
Ọmọge I know you single(Pakini pakini kankan)
Oh can I be your plural? (Pakini pakini kankan)
Ọmọge I know you single gan-an gan-an gan-an
On to the flow flow flow
She shake am, make you go low low
Cause' I roll body on do do do
I want move for the ro ro ro
Me I wan marry you you gan-an gan-an gan-an (Oh gan-an gan-an)
Ṣo n gba dun mi gan-an gan-an gan-an?
N gan-an this heart wey you lo lo lock
Is safe keep in the ko ko ro oooo
Ooh ọmọ mummy
Na your Dammy
Spending doh
The Dollar ahh
For setting (setting)
In the summer (Yo)
Na for belly make my accountant take all my earnings
Girl I know you’ve been played by a lot of guys
Some talk seh dem love you dem just dey lie
Ṣebi na wetin dem wan chop dem just dey find
Wah aah
Ọmọge leave story ọmọge leave story gan-an
Bum short oh ọmọge leave story wa
Leave story
Bum short oh ọmọge leave story gan-an
Can I be your plural (Pakini pakini kankan)
Ọmọge I know you single (Pakini pakini tantan)
Hmm can I be your plural (Pakini pakini kankan)
Ọmọge I know you single gan-an gan-an gan-an
O ya can I be your plural? (Pakini pakini kankan)
Ọmọge me I know you single(Pakini pakini kankan)
Oh can I be your plural? (Pakini pakini kankan)
Ọmọge I know you single gan-an gan-an gan-an

READ ALSO  More Grace Music – Baddest Boy (Refix) [feat. Skiibii & Oxlade] Lyrics

Leave A Comment