Joeboy – Spiritual Gbedu – A COLORS SHOW Lyrics

Spiritual Gbedu – A COLORS SHOW Lyrics By Joeboy

Spiritual Gbedu - A COLORS SHOW Lyrics
Spiritual Gbedu – A COLORS SHOW Lyrics
  • Artist Joeboy
  • Title Spiritual Gbedu – A COLORS SHOW
  • Album Spiritual Gbedu – A COLORS SHOW – Single

How many fuck I wan fuck
How many kele wan put me on lock
This shit no be luck
Don't be hating on me 'cause your shit flop
No go dey try come koba me
Everlasting wave e be Tsunami
Fire burn my enemies
I dey grind all night till 4:30
Oya dey move to my side
Nobody fit dim my light
All die na die
I make my rules, only me fit decide
Nobody can do this shit the way that I do
I dey give them Gbedu, spiritual Gbedu, whoa, whoa
Now who be the boy wey dey drop jam wey sweet like Banku, yeah
I dey give them Gbedu, Spiritual Gbedu, whoa, whoa, yeah
Steady everyman fi let them know
My jams too hot i finna, let them choke, oh no
Them no know how man just dey, dey roll, yeah
All of them barnie dem hear my sound dem wan go low
Nobody can do this shit the way that I do
I dey give them Gbedu, spiritual Gbedu, whoa, whoa
Now who be the boy wey dey drop jam wey sweet like Banku
I dey give them Gbedu, Spiritual Gbedu, whoa, whoa, yeah
Importer, exporter, top dollar
When I come through, yeah, I dey pop collar
None fresher, none badder, none cooler
No go try me, I be Dangbana
Oh yeah, yeah
Joeboy 'pondeck
Oh na, na, na, na

READ ALSO  2Pac – Young N****z Lyrics

Leave A Comment