Burna Boy – Tested, Approved & Trusted (Major League DJz Mix) [Mixed] Lyrics

Tested, Approved & Trusted (Major League DJz Mix) [Mixed] Lyrics By Burna Boy

Tested, Approved & Trusted (Major League DJz Mix) [Mixed] Lyrics
Tested, Approved & Trusted (Major League DJz Mix) [Mixed] Lyrics
  • Artist Burna Boy
  • Title Tested, Approved & Trusted (Major League DJz Mix) [Mixed]
  • Album NYE 2025 (DJ Mix)

Baby, don't whine pon your seat come gimme that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin' like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like me
Uh, me, oh
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, oh, please me
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted
In a di middle of all of these beautiful girls in the world wey dey dance on the floor
As dem don manya na to bend am
Me I just want sempe for the centre
Baby, gyrate your waistline, roll it now
No slow down just bring am to me now
Submit am, no teasing

Wọn jasi
The way you do fantastic
Have to put on glasses
Make you no blind me with this your body
When I see you whinin' fi di wall
Make me want to turn into the wall
Make me feel like we no dey for real life
Everything nice where you are
Baby, don't whine pon your seat come gimme that
Baby, don't whine pon your seat come gimme that
Uh, me, oh
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, oh, please me
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted
In a di middle of all of these beautiful girls in the world wey dey dance on the floor
As dem don manya na to bend am
Me I just want sempe for the centre
Baby, gyrate your waistline, roll it now
No slow down just bring am to me now
Submit am, no teasing
Baby, don't whine pon your seat come gimme that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin' like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like me

READ ALSO  Fela Kuti – Ikoyi Blindness Lyrics

Leave A Comment