Update Lyrics By Toby Shang

Hello
Make una give us update
Toby Shang the zaddy of hype
None
None
None
None
None
None
None
None
Where una dey see money make una give us update
Try to dey kaku fast brother make uno dey kaku late
Where una dey see money you go do yansh you go do booby
Won ni influencer ni, influencer ko bisexual ni, Hello
Ladies and gentlemen they call me the best baby
I need some updates I need to update the updated
You know how we do it baby
Update o
Oh, yeah
Oshi
Money dey Lagos make una give us update
Money dey Naija make una give us update
Update, make una give us update
Update, make una give us update
None
None
None
None
Money dey Dubai
Make una give us update
Money dey Cyprus
Make una give us update
Money dey SA make una give us update
Money dey Kenya, make una give us update
Money dey U.S, make una give us update
Money dey UK, make una give us update
Money dey Gambia even Ghana sef make una give us update ASAP.