WOUNJURE #SWAG Lyrics By Straffitti

Uhh yeee
Onome ginger me
Onome for me
Yay ah
Number one gyal dem controller (Controller)
No fit to waste time when she come over (Come over)
Bendii your waistline baby turnover
Hmm, she wanna cum to her senses
She wanna she wanna come to my bedroom
She say your swag dey wounjure me (Oh oh)
The way you finger and burst my senses
You dey wounjure me (E dey wo wo)
Girlie, the way you dey move say
Hmm, you dey wounjure me (E dey wounjure me)
She say Straff take it slow slow, fast fast (Fast fast)
E dey wounjure me (Seh seh)
Ohh mama (Mama)
Somebody call the 911
Ekelebe don carry me for one chance
Matter dey for news daily paper vanguard
Dem talk say my crime na too much swag
Emergency, for here balling na normal thing
Shh, if we knack zero casting
Four girls for my yard ka polygamy
Hello dealer wetin dey delay the Mary jane
Cheque delivered for the 401k
Obala na agbam e don wonjure me
Ego dollars and pounds na the curing
Number one gyal dem controller (Controller)
No fit to waste time when she come over (Come over)
Bendii your waistline baby turnover hmm
She wanna cum to her senses
She wanna, she wanna come to my bedroom
She say your swag dey wounjure me (Oh oh)
The way you finger and burst my senses
You dey wounjure me (E dey wo wo)
Girlie the way you dey move say
Hmm, you dey wounjure me (Seh seh)
She say straff take it slow slow, fast fast (Fast fast)
E dey wounjure me
Ohh mama (Mama)
Girl you dey wounjure me (Seh seh)
This your back e dey wounjure me
Para boy you don hold me for work (Seh seh)
Tell me wetin you want I get for you
Tell me wetin you want I do for you (Seh seh)
If na money you want, I dey for you
Baby your body na wetin dey wounjure me (Seh seh)
Ebolamo baby you dey wounjure me (Seh)
You wan kill me baby, you dey wounjure me
Shey I go lie for you, baby you dey wounjure me?
You dey make me craze, you dey burst my setting
You dey wounjure me
She say your swag dey wounjure me (Oh oh)
The way you finger and burst my senses
You dey wounjure me (E dey wo wo)
Girlie the way you dey move say
Hmm, you dey wounjure me (E dey wounjure me)
She say straff take it slow slow, fast fast (Fast fast)
E dey wounjure me (Uh yay)
Ohh mama (Mama)