Reekado Banks – You Dey Mad (feat. AttiFaya) Lyrics

You Dey Mad Lyrics By Reekado Banks

You Dey Mad Lyrics
You Dey Mad Lyrics
  • Artist Reekado Banks
  • Featured AttiFaya
  • Title You Dey Mad
  • Album Off the Record

You no get one million
You dey tell your neighbor
Say you get ten million
You dey mad
To those people wey dey call my phone
Anytime wey the money don't show
E be like you dey mad
You never buy Okada
You dey curse who drive Range Rover
You dey mad
Dem wan' show me how I go live my life
(E be like you dey mad)
E be like dem, dey mad, oh
Dem, dey mad, oh, no
Dem dey mad, oh, no, oh, yeah
(E be like dem do use madness, do you?)
(E be like you dey mad)
E be like dem, dey mad, oh
Dem, dey mad, oh
Dem, dey mad, oh, no, oh, yeah
(E be like dem do use madness, do you?)
(E be like you dey mad)
You no fit tell me say
Me, I no go flenjour
Areeky, baby, oh
Just living my life, oh
Me, I no like pressure
I kill one show for another time zone
In case you never know
I just dey stack my dough
Get your own, no, dey bother my soul, oh
E be like you dey mad, oh
You no get one million
You dey tell your neighbor
Say you get ten million
You dey mad
To those people wey dey call my phone
Anytime wey the money don't show
E be like you dey mad
You never buy Okada
You dey curse who drive Range Rover
You dey mad
Dem wan' show me how I go live my life
E be like you dey mad
E be like dem, dey mad, oh
Dem, dey mad, oh
Dem dey mad, oh
(E be like dem do use madness, do you?)
E be like you dey mad
E be like dem, dey mad, oh
Dem, dey mad, oh
Dem, dey mad, oh
(E be like dem do use madness, do you?)
E be like you dey mad
Who get ear make ear, so
Many things e don dey happen
Wey me no fit understand, oh
Be like people don dey mad, oh
If I hear say
I know wan' hear say
No, dey tell me
No, dey whine me
(You dey mad)
Dem wan' show me how I go live my life
E be like you dey mad
E be like dem, dey mad, oh
Dem, dey mad, oh
Dem dey mad, oh
(E be like dem do use madness, do you?)
E be like you dey mad
E be like dem, dey mad, oh
Dem, dey mad, oh
Dem, dey mad, oh
(E be like dem do use madness, do you?)
E be like you dey mad

READ ALSO  Didi – Give Me Love (feat. Reekado Banks) Lyrics

Leave A Comment