Hallelujah Lyrics By Cazulee

You already know oh oh oh yee
Ee ee eii oh oh Yehh
Candle light pupo ọfun ọta mi
As them dey chase ṣ'ọn ba ni?
Up up way ọlọba ni
Malẹ prayers cover mi oh
Oh jaho, Am ah soldier oh
Nigba gbogbo ọwọ rẹ ni mo wa, Father o
Oh jaho, Am ah soldier oh
Nigba gbogbo ọwọ rẹ ni mo wa, Father o
You don't need to tell me man I know that am blessed
Life show me worst me no fit to forget
Triumph all over them
Giving them 10/10
And no matter the condition, I go hard nothing like submission
Gbadura mi Allah mi, yah
Your blessing is all I need, ye
Hallelujah, hallelujah
Singing praise singing ozana
Been through hell but we go jama
Hallelujah, hallelujah
Giving thanks to the most high
Cuz for the road many don pai
Candle light pupọ fun ọta mi
As them dey chase ṣ'ọn ba ni?
Up up way ọlọba ni
Malẹ prayers cover mi oh
I got no reason to dey hate on another man something
I dey work, I dey pray for my blesssing
As i no fit rush pass my destiny
I don learn my lesson
This is my testimony
Everyday am giving glory
All my haters never know peace
They can never know peace
You don't need to tell me man I know that am blessed
Life show me worst me no fit to forget
Triumph all over them
Giving them 10/10
And no matter the condition, I go hard nothing like submission
Gbadura mi Allah mi, yah
Your blessing is all I need, ye
Hallelujah, hallelujah
Singing praise singing ozana
Been through hell but we go jama
Hallelujah, hallelujah
Giving thanks to the most high
Cuz for the road many don pai