Burna Boy – Check and Balance Lyrics

Check and Balance Lyrics By Burna Boy

Check and Balance Lyrics
Check and Balance Lyrics
  • Artist Burna Boy
  • Title Check and Balance
  • Album Check and Balance – Single

Oh, God
Oh, God
I've been looking, I've been searching
Man na hustle, man na working
But I be ordinary person
Wetin you see na God blessing, yeah yeah
Hu hu
Owu no be something
Suffer na long thing
God no go gree that one for me
Hu hu
Owu no be something
Suffer na long thing
God no go gree that one for me
Duro na jẹ n fagbo tan
O ya mo ti fagbo tan
Ki lo ṣe ẹ gan-an-an, abi mo jọ Frank Ocean?
Say I don come to cause commotion
Burna Boy don blow like explosion
Hey, me I dey wreck igboro gan-an
Na me dey make igboro kolo gan-an
Hey, lọ n temi, mi tẹle wọn
Oluwa Burna born new gbege wọn
Check and balance
Dem know say if I start am na dem go palantia
Dem dey halla my name from here to Canada
I give dem something wey long wey bend like panana
O ya gbe tan o, o ya sun gbalaja
I've been looking, I've been searching
Man na hustle, man na working
But I be ordinary person
Wetin you see na God blessing, yeah yeah
Hu hu
Owu no be something
Suffer na long thing
God no go gree that one for me
Hu hu
Owu no be something
Suffer na long thing
God no go gree that one for me
Man a get grammy
Girl a enjoy me
Say that all the rhythm make your shows headline me
E'ybody wan sign me, nobody wan can buy me
Man na bad man, FBI can't find me
More time me look clean and shiny
Me forget the time but me Rolex remind me
Real bad man dem form Baghdad behind me
Focus on the matter, na baba design me
To all my **** and gals wey getting money ori ẹ wọle
Sup our **** and gals to n getting money ori ẹ wọle
I've been looking, I've been searching
Man na hustle man na working
But I be ordinary person
Wetin you see na God blessing, yeah yeah
Hu hu
Owu no be something
Suffer na long thing
God no go gree that one for me
Hu hu
Owu no be something
Suffer na long thing
God no go gree that one for me
Check and balance
Dem know say if I start am na dem go palantia
Dem dey halla my name from here to Canada
I give dem something wey long wey bend like panana, yea
Check and balance
Dem know say if I start am na dem go palantia
Dem dey halla my name from here to Canada
I give dem something wey long wey bend like panana
O ya gbe tan o, o ya sun gbalaja
Ru-ru-rudeboy
Ru-ru-rudeboy
Ru-ru-rudeboy
Ru-ru-rudeboy

READ ALSO  Burna Boy – No No No Lyrics

Leave A Comment