Fever Lyrics By Wizkid

Ooh, ooh, yeah, yeah, Starboy dey for you
Ooh, ooh, Starboy dey for you
Baby girl you fine you set, oh
Girl you make my eye dey red, oh
Anytime you no dey close to me, yeah, yeah, yeah
Baby girl na you I want, oh
Baby shey na me you want, oh
Make we dey one plus one na two, yeah, yeah, yeah
Walincha, oh say walincha
Walincha, oh say wanyocha
Walincha, oh say walincha
E be only you be my desire, oh
Walincha, oh say walincha
Walincha, oh say wanyocha
Walincha, oh say walincha
Only your water fit burn my fire, oh
Ooh, ooh, yeah, yeah (Doo-doo, doo-doo)
Starboy dey for you, ah yeah
Ooh, ooh (Doo-doo, doo-doo)
Starboy dey for you
Everywhere you go, baby girl, you be my handbag
Gone are the days when me and you dey suffer, yah, yah, yah
Make a little wave, make we stand fit, oh, oh, eh
Open up my mind say na only you dey my mind, oh, yeah
Baby girl you fine, you set oh
Girl you make my eye dey red, oh
Anytime you no dey close to me, yeah, yeah, yeah
Baby girl na you I want oh
Baby shey na me you want oh
Make we dey one plus one na two, yeah, yeah, yeah
Walincha, oh say walincha
Walincha, oh say wanyocha
Walincha, oh say walincha
E be only you be my desire, oh
Walincha, oh say walincha
Walincha, oh say wanyocha
Walincha, oh say walincha
Only your water fit burn my fire, oh
Ooh, ooh, yeah yeah (Doo-doo, doo-doo)
Starboy dey for you, ah yeah
Ooh, ooh (Doo-doo, doo-doo)
Starboy dey for you
This kind love wey I get e no koni, oh
Baby girl I go dey with you till the morning, oh
This love we I get for you e no funny, oh
No be koni koni love wey I use you play, use you play, odor
Everywhere you go, baby, I go be your handbag
Gone are the days when me and you dey suffer, yah, yah
Make a little wave, make we stand fit, oh, oh, eh
Open up my mind say na only you dey my mind, oh, yeah
Walincha, oh say walincha
Walincha, oh say wanyocha
Walincha, oh say walincha
E be only you be my desire, oh
Walincha, oh say walincha
Walincha, oh say wanyocha
Walincha, oh say walincha
Only your water fit burn my fire, oh
Ooh, ooh, yeah, yeah (Doo-doo, doo-doo)
Starboy dey for you, ah yeah
Ooh, ooh (Doo-doo, doo-doo)
Starboy dey for you