Ifeoma Lyrics By DJ Sean K

Kilamiti burst down, back up and whine slow
Kilamiti, kilamiti burst down back up and whine slow
I like put you in a bando 'cause you sweet like gelato (Maranma for you)
I want to give you kind of love wey you never see before
And if dem tell you say I get girlfriend, omo na before, before
Last year oh, e no easy omo to dey fall in love
But as I don choose you, I go try my best to place no one else above you, baby
For a long time I've been searching for a girl like you
I've been searching and searching
Fi a long time I've been looking for a girl like you
I've been looking very wide
O ya bo sinu moto
Wetin you carry na overload
O ya come to the center
Make you whine that your korodom
O ya bo sinu koro
Make I sample your overload
If you give me your medicine, oh
Make you no give me overdose oh, yoyo
Look at my Ifeoma, yoyo Ifeoma
Everything maranma, yoyo maranma for you
Look at my Ifeoma oh, oh, yoyo Ifeoma
Everything maranma, yoyo maranma for you
Kilamiti burst down, back up and whine slow
'Cause you sweet like gelato
And I go like put you in my gallardo
Come in the front and back up and whine slow
I go like put you in a bando
'Cause you like gelato
And I go like put you in my gallardo
For a long time, I've been searching for a girl like you
I've been searching and searching
Fi a long time, I've been looking for a girl like you
I've been looking very wide
O ya bo sinu moto
Wetin you carry na overload
O ya come to the center
Make you whine that your korodom
O ya bo sinu koro
Make I sample your overload
If you give me your medicine, oh
Make you no give me overdose, oh, yoyo
Look at my Ifeoma, yoyo Ifeoma
Everything maranma, yoyo maranma for you
Look at my Ifeoma oh oh, yoyo Ifeoma
Everything maranma, yoyo maranma for you