Asake – Nzaza Lyrics

Nzaza Lyrics By Asake

Nzaza Lyrics
Nzaza Lyrics
  • Artist Asake
  • Title Nzaza
  • Album Mr. Money With The Vibe

Iyanu yen shock won bakan bi ti Badboy Timz
Say wetin go be go be, dem no fit hold me on G
Won le le, won le le, won le le o
From Ojuelegba to Ekate o
I show dem pepper kin to sa nle o
Because I know my dream, mi o kere oh (Kere)
Jazz on jazz but their jazz don cast
Only strong fit to fit survive
See am for my dream as I wear my crown
Get down on my knees and I pray to Jah, ah
Person wey no work o
Tell me how e wan chop
Mehn, I don’t know know
Heavenly sound from the street
That’s how we roll, yеah, yeah
Emi o kere oh, еmi o kere (Yeah)
Emi o kere, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan
Emi o kere oh, emi o kere
Emi o kere oh, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan
Nzaza, Oluwa nzaza
Nzaza, Oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, Oluwa nzaza (Nzaza)
Nzaza, Oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza (Nzaza)
Oluwa nzaza, nzaza, Oluwa nzaza
So many ki lo kan mi
How many me I wan talk
So many friends dey envy
But me I no dey see them, ’em
As I dey guide, I dey look, I dey tan won
Anybody wa mo ma kan won oh
Emi lomo tan ni ko le pagan
Now I dey do big thing, I be lion
My head strong pass coconut
Dem try, dem no reach me on God
Anything wey you wish me, me I wish you back
Omo make I focus on my grind o
Person wey no work o
Tell me how e wan chop
Mehn, I don’t know know
Heavenly sound from the street
That’s how we roll, yеah, yeah
Emi o kere oh, еmi o kere (Yeah)
Emi o kere, so fun ma wo be oh (Ma wo)
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan
Emi o kere oh, emi o kere
Emi o kere oh, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan
Nzaza, Oluwa nzaza
Nzaza, Oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, Oluwa nzaza (Nzaza)
Nzaza, Oluwa nzaza
Nzaza, Oluwa nzaza (Nzaza)
Oluwa nzaza, nzaza, Oluwa nzaza (Yeah, yeah)

READ ALSO  Asake & Olamide – Amapiano Lyrics

Leave A Comment