Pepper Lyrics By Dremo

GIVE THEM
SPENDING MONEY CARELESS
PEOPLE CON DEY JEALOUS
EVEN MY ENIEMIES DEY GUMBODY O
'CAUSE NA MONEY WEY DEY STOP WITH NONSENSE
LET THEM DO THE TALKING
WHILE I PUT THE WORK IN
MAKE DEM DEY TALK MI O GBO NKAN TAN SO
LONG AS THEY KNOW SEY I BE THE OMO TON SO
WHILE IM MAKING THE MONEY
YOU MAKE THE LOUDEST NOISE
MAKE THE LOUDEST NOISE
GIVE THEM
IF YOU TRY ME I SHOW YOU PEPPER
ME I GO LOCK YOU UP CALL THE POPO
PIKIN WEY NO MAKE HIM MAMA REST
HIM SEF E NO GO REST
SO IF YOU TRY ME I SHOW U PEPPER
DEM SURROUND YOU 'CAUSE U SUCCESSFUL
DEM COME AROUND U 'CAUSE THEY WANT SOMETHING
AND IF YOU TELL THEM NO YOU BE BAD PERSON
BUT AS I BE GOAL GETTING ME IM BALLING ON THEM REGARDLESS
SO LET THEM DO THE TALKING
WHILE I PUT THE WORK IN
MAKE DEM DEY TALK MI O GBO NKAN TAN SO
LONG AS THEY KNOW SEY I BE THE OMO TON SO
WHILE IM MAKING THE MONEY
YOU MAKE THE LOUDEST NOISE
MAKE THE LOUDEST NOISE
GIVE THEM
IF YOU TRY ME I SHOW YOU PEPPER
ME I GO LOCK YOU UP CALL THE POPO
PIKIN WEY NO MAKE HIM MAMA REST
HIM SEF E NO GO REST
SO IF YOU TRY ME I SHOW U PEPPER
IF YOU TRY ME I SHOW YOU PEPPER
ME I GO LOCK YOU UP CALL THE POPO
PIKIN WEY NO MAKE HIM MAMA REST
HIM SEF E NO GO REST
SO IF YOU TRY ME I SHOW U PEPPER
E WO WON
E WO WON
E WO WON
BI WON SHEY WO WA
FU WON TAN O
FU WON TAN O
FU WON TAN O
FI WON SHAKO