Dremo – Who’s Your Guy? Lyrics

Who's Your Guy? Lyrics By Dremo

Who's Your Guy? Lyrics
Who's Your Guy? Lyrics
  • Artist Dremo
  • Title Who's Your Guy?
  • Album Codename, Vol. 2

EHNHEN OMO DREMO WETIN SUP LAST NIGHT
EHNHEN OMO DREMO WETIN SUP LAST NIGHT
OMO E GET ONE GUY
WEY DON HIGH
NO BE MY GUY
ONE OF MY GUYS GUY
O JE OJA
O LO AJAH
O LO WA JA
AWA LO LA JA
IGBATI MO.MOPE AMA JO NI ISSUE O
E NO TELL ME SORRY WHEN E STEP ON MY SHOE
OLOPA WA WA
MY GUYS GUY TELL THE SARZ GUY
SEY MA AND MY GUYS SEF BE HIN GUYS
THAT GUY
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR GUY?
I DON'T KNOW U LIKE THAT
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR GUY?
I DON'T KNOW U LIKE THAT
I SAY DON'T CALL ME UR FRIEND MY FRIEND
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR GUY?
I DON'T KNOW U LIKE THAT
I SAY DON'T CALL ME UR FRIEND MY FRIEND
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR GUY?
I DON'T KNOW U LIKE THAT
MY GUYS GUY NO WAN PUFF PUFF PASS THAT J
CON DEY COLONIZE AM LIKE SEY NA UR PAPA BUY THE BLAZE
E SEY I NO SABI TALK I SAY WAIT
WHO INVITED THIS **** IN THE FIRST PLACE?
NACKA SARE GBA OJU E STRAIGHT {GBES}
IM MAKING MEALS IM IN NEED OF PLATE
GET IT?
YOU TOO BROKE AND HUNGRY TO RELATE
TOOTH PICK DEY FOR TABLE
'CAUSE I GO NEED AM RIGHT AFTER I PUT UR SHAWTY BIGGER MEAT ON THE PLATE {GBES}
UZO WHY? THIS UR GUY EHN E NO TRY
KI LE LEYI N SO BAI THIS GUY?
WHO IS UR GUY ??
GUY
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR GUY?
I DON'T KNOW U LIKE THAT
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR GUY?
I DON'T KNOW U LIKE THAT
I SAY DON'T CALL ME UR FRIEND MY FRIEND
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR GUY?
I SAY DON'T CALL ME UR FRIEND MY FRIEND
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR
GUY
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR GUY?
I DON'T KNOW U LIKE THAT
GUY
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR GUY?
I DON'T KNOW U LIKE THAT

READ ALSO  Olamide & Rema – Mukulu Lyrics

Leave A Comment