Burna Boy – Question (feat. Don Jazzy) Lyrics

Question Lyrics By Burna Boy

Question Lyrics
Question Lyrics
  • Artist Burna Boy
  • Featured Don Jazzy
  • Title Question
  • Album Question (feat. Don Jazzy) – Single

Don Jazzy again
It's Don Jazzy again
It's Don Jazzy, ahh, Don Jazzy
Just for the record
Just for the record
If they like make dem chop all the tomato
Dem no go ketchup
Uhh uhh, o ya kuro n'bẹ yẹn na
Paso o play n'bẹ yẹn mọ o
E go do you one kind
Ma gbe fun ẹ one time
Ọmọ to ba mess up
Anything you wish me
That be your portion, mmm
Bad mind no dey work oh
Man no be God o
Make them dey talk am
As we dey fly like helicopter
Na by the Grace of God and Insha Allah
We dey move am
Hmmm
Question, but they no geti answer
Hmmm
Question, but they no geti answer
Hmmm
Question, but they no geti answer
Hmmm
Question, but they no geti answer
Answer, answer
Bassa bassa lu gbẹdu
Girl cause kasala when you dey move
See green light when I look at you
Last time I take picture with you
That my cassava wey you dey look
Be like say I no see wetin you do
When we go kerewa like Zule Zoo
Nnkan to wu wọn ni k'ọn sọ o
Anything you wish me
That be your portion, mmm
Bad mind no dey work oh
Man no be God o
Make them dey talk am
As we dey fly like helicopter
Na by the Grace of God and Insha Allah
We dey move am
Question, but they no geti answer
Hmmm
Question, but they no geti answer
Hmmm
Question, but they no geti answer
Hmmm
Question, but they no geti answer
Answer, answer
Question, but they no geti answer
Hmmm
Question, but they no geti answer
Hmmm
Question, but they no geti answer
Hmmm
Question, but they no geti answer
Answer, answer
Just for the record
Just for the record
If they like make dem chop all the tomato
Dem no go ketchup

READ ALSO  Burna Boy – Tested, Approved & Trusted (Major League DJz Mix) [Mixed] Lyrics

Leave A Comment